Bode Thomas Lyrics ByBalloranking
mm-mm, oh-oh-oh
(Mm-mm, mm, mm) I am Balloranking (‘Ranking, ‘Ranking)In my head, I’ve been tryna put things together
Watch over mi steps, nitori aye kan I’owa Everyday I reason way forward Like monthly, make I dey make billion Dem sing along word for word Osha ti mo b’oshe nlo? Ask for Bode Thomas Man no fit snooze, money put me for foot (mm-mm) I’ve been looking up to you in anything I do, make I no lose (uh-uhh)Man, I bad man, man, I bad, no be today
Jah-Jah fight all the battles wey dey come my way ‘Cause aye kan I’owa, mo ja Tequila Pade mi for mi shoulders, as if I know you, Kodak Ooh-ohh Lord Everyday I reason way forward Monthly, make I dey make billion Mm, make billion Osha ti mo b’oshe nlo? Dem sing along word for word Ask for Bode Thomas (uh) For Bode Thomas, uh (uh-uh)Mm-mm, e be things
In any situa’, I move my feet Revelation to Genesis Before dem go dull my spirit, me, I burn cannabis Shayo don kill my boredom Omo iyami, kosi show You know many dey foh don jon Boy trending, no promo Sh’omo pr Olohun ju eda lo Ooh-ooh Lord Everyday I reason way forward Monthly, make I dey make billion Mm, make billion Osha ti mo b’oshe nlo? Dem sing along word for word Ask for Bode Thomas For Bode Thomas, uh (uh-uh) Shayo don kill my boredom
Leave a Reply