Moses Bliss & Lyrical HI – Daddy wey dey Pamper LYRICS

Daddy wey dey Pamper Lyrics By Moses Bliss & Lyrical HI

katakata
I nor dey run helter skelter
You’re my refuge and fortress, na you be my perfect shelter
Who reach you for this constituency
You’re called the monarch of the universe
That is why you’re not a local government chairman
Monarch of the universe naim dem dey call you
That is why you’re not a local government chairman
You pick us from the miry clay, Set us high above the stage
When Men say there’s a casting down
We nor need to gym to say there’s a lifting up
When Men say there’s a casting down
We, we nor need to gym to say there’s a lifting up
God of capital, God of hallelujah, God of wonders
My men from South South call u osalugbua
Some of them look life finish call you Tamuno
Some say u be eledumare
Some from the east say Chineke bi nighwe
Some dey call you ikukuoma nonya
Hausa man look you call you Sariki Salama
Na u be Sariki Salama
Mai nayi daka soni haka
Wetin I do wen be say u love me like this
If nor be for you popsi me I nor know where me for dey
My aim for this life na to project you, because you deserve to be known
Dem nor know how Sleepless nights jam us but u came thru for us
You became our intro, You became our spokeman
You became the one
This life for nor really make sense without u senior
Senior u sent your only begotten son make e come, make e come anchor for us
Lord Jesus me I can’t take your place
Your place na your place
Everything wen man be na God naim make am
I say cnything wen man be na God make am
Men dey travel go Dubai just to go seek for pleasure
But you there’s no where to go
You’re your own environment
That’s is why you created everybody to bring you pleasure (Even when I fall your hand)
You still dey hold my hand
Lover of my soul, You nor dey break my heart
I’ll sing about your mercy
I’ll sing about your grace
Na u dey burst my brain
Every night and day
Daddy wey dey pamper
Daddy wey Dey bless
Forever you’re my father
Na u dey give me rest
When I look around
I see your faithfulness
I’ll bow down on my knees
Cos na u wey be the best
Daddy wey dey pamper
Daddy wey Dey bless
Forever you’re my father
Na u dey give me rest
When I look around
I see your faithfulness
I’ll bow down on my knees
Cos na u wey be the best
Oh oh oh oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh
I’llbow down on my knees
Cos na you wey be the best
Even when I fall your hand
You still dey hold my hands
Lover of my soul, You nor dey break my heart
I’ll sing about your mercy
I’ll sing about your grace
Na u dey burst my brain
Every night and day
Daddy wey dey pamper
Daddy wey Dey bless
Forever you’re my father
Na u dey give me rest
When I look around
I see your faithfulness
I bow down on my knees
Cos na u wey be the best
Daddy wey dey pamper
Daddy wey dey bless
Forever you’re my father
Na you de give me rest
When I look around
I see your faithfulness
I’ll bow down on my knees
Cos na you wey be the best

Moses Bliss & Lyrical HI – Daddy wey dey Pamper Full Song Lyrics

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*