Ashewo Boy Lyrics By Ayox Ft. Tekno
Whoa, yeah, yeah, yeah
(Signal)As a fine boy looking sharp
You know say girls dem love me die Dem dey gbadun all my melody Ashewo boy for life When it’s time, you know it’s time Even your girl go come around “We outside” no be for person wey dey work for bankOmo toh shan, hello
Love the way you bend low Omo, you dey make me kolo oh Shey you go be mine, olo oh?Fine girl wey get yansh and bobby
She say she wan put am on me Make we practice monopoly She wan love but I’m not ready Fine girl wey get yansh and bobby She say she wan put am on me (put am on me) Practice monopoly She wan love but I’m not ready (ah-ayy, ahh)Seven hundred wives, three hundred aside
Like King Solomon (I’m an ashewo boy for life) She say, “What are we?” We are what we are I am what I am (I’m an ashewo boy for life)Come and see my Malawi (Malawi)
Come gbadun, Alhaji (mmh) With two girls from Kumasi Won komije bi salad You go chop life ’til it’s over (it’s over) Omo ope tun na dollar (ayy) Aye Casanova, e mo pe aye kan l’owa (aye kan l’owa)Enter, ko toh (ko toh)
Your girlfriend wan follow (follow) She wan be my olo Say I make her kolo (kolo)Bad girl wey get yansh
She say she wan put am on me Make we practice monopoly She wan love but I’m not ready Fine girl wey get yansh and bobby She say she wan put am on me (put am on me) Practice monopoly She wan love but I’m not ready (ah-ayy, ahh)Seven hundred wives, three hundred aside
Like King Solomon (I’m an ashewo boy for life) She say, “What are we?” We are what we are I am what I am (I’m an ashewo boy for life)Seven hundred wives, three hundred aside
Like King Solomon (I’m an ashewo boy for life) She say, “What are we?” We are what we are I am what I am (I’m an ashewo boy for life)
Leave a Reply